Make you no say na my mouth you dey hearamooo!

By allcitynews.ng

 

Now wey dey don say Governor wey dey rule the state no fit contest for second time, wethin be the next way out?

 

On Friday , June 12, 2020, the group wey they set up to screen pipo wey go run for governorship election for Edo State talk say the man wey dey rule the state, Governor Godwin Obaseki no get chance to repeat his office, wethin go be the next?

 

Shebi them talkam say, anybody will fail exam go repeat the class. And any person wey pass exam go for the next class, why it be say, them don say the governor no fit contest again!

It would be recalled that Jonathan Ayuba, Chairman of the screening committee, announced that the Governor can no longer contest again. He made this known while presenting his report to Adams Oshiomhole, APC National Chairman, at the national secretariat in Abuja on Friday.

 

The All Progressives Congress screening committee for Edo governorship election aspirants, has disqualified Governor Godwin Obaseki of the state from contesting the primary poll.